@chidol | ||
It was so funny that last night they gave me correct six games for me to play. Could you imagine that I went to a Lotto stand just for me to play? I now analyse the games in the way it suppose to be, after analysing the games, bad spirit come inter my head....gbawayii! I now sugest that I'd play the that first game that is in second game I'll play the games. I leave, first game come close....gbawayi, within a short of time, result come commot....gbem, chai! 50-05 come play. I gone crazy for that moment, within a short of time, I releast, another result come commot....gbem, chai! 40-10 come play for extra, me wey dey play extra no playam. After those ones come happen, my head come dey do me turn-turn. Them now come kill me for the night, come play 3direct 05-04-10 for Lucky-East. Chai...I now go sleep for this night, thinking that they will give me another, hahaha! My dear, no show ooo! I come tire. I carry my phone go dey call my friend...you na get any dream games, abeg muna bringam for me ooo! You can also visite me for facebook when you type C-CHIDOL AH'LALA.TRICK for more funny things. Always like my Facebook PageR&S LOTTO IN'T LTD. -Chidol - Chidol |
||
0
Replies
308
Views
0 Bookmarks
|
FunEntertainment Forum
Bookmarks
FunEntertainment