
![]() |
@nwachukwumelvin | |
ME:HOW U GO ME MONEY AND I SPRAY THE MONEY U CON DEY PACK AM !! (YOURS) |
||
12
Replies
115
Views
4 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@calabarfavour | 22 April 25 |
How U Go Send Me Money Then I Spray The money Then U Won The Pack Am
|
||
![]() |
@nwachukwumelvin | 22 April 25 |
U NO SEE SAY NA BALENCIANG I DEY ROCK BUT U CON DEY MARCH AMM!!!
|
||
![]() |
@calabarfavour | 22 April 25 |
Me Wen Be Area Boy I Dey do My Things Zagazigzigzag
|
||
![]() |
@nwachukwumelvin | 22 April 25 |
HEHH .REMA WHAT IS THE MATTER? I GO PROVE TO DEM SAY SOME BODY BADDER EH¿ SOMEBODY WE GET HERE~ I GO DO MY BEST TO MAKE ALL OF UNA VEX° I NO COMOT I FOR MY SET, I DON INTERSET, SHEY U WAN PUT ME RESET ,U WAN GAY GAY WHO SABI JUMP FENCE, EH!!
|
||
![]() |
@calabarfavour | 22 April 25 |
Ozeba ozeba
|
||
![]() |
@divboy | 22 April 25 |
Remas second name is Divine/Him
|
||
![]() |
@nwachukwumelvin | 22 April 25 |
WRONG(DIVNE IS HIS REAL NAME)
|
||
![]() |
@calabarfavour | 22 April 25 |
But I Said Divine
|
||


