
![]() |
@rhapheleo | |
Omo me wey don bet say make barca score me 3goals against dortmond, how far wetin i go do now |
||
11
Replies
74
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@wizzyblag | 15 April 25 |
Omo me and you na the same o, i bet barca over 2.5
|
||
![]() |
@rhapheleo | 15 April 25 |
I swear to God but see match barca don dey hot, pedri don enter for gavi
|
||
![]() |
@jick | 15 April 25 |
Oga you go pray oo.me like dis i don safe na just over 2.5 i carry the game generally.
|
||
![]() |
@rhapheleo | 15 April 25 |
No worry me na barcelona fans i trust barca, we go soon do come back for them
|
||
![]() |
@wizzyblag | 15 April 25 |
Over 2.5 don play na
|
||
![]() |
@jick | 15 April 25 |
Ehn na wizzy but him talk say him carry only barca to score 3 goals.
|
||
![]() |
@rhapheleo | 15 April 25 |
Omo guys score na 3:1, if not offside e for be 4:1
|
||
![]() |
@rhapheleo | 15 April 25 |
Guys wetin dey do barcelona
|
||


