
![]() |
@goodycool | |
I went to the village last month,i soaked inside food that day..go to the stream,sleep no farm o.funs with friends..eat fruits and jumpam pass.One day,i woke up,everybodys face were melting,i ask wassup na wey the food wey been dey for pot?My bro say goat don chop am finish.i ask them what about the palm oil wey i wan use cook rice? Them say goat don lick am.I went to the farm to pluck vegetables..but leaves everything been don dry to die.i came back,enter inside the room to remove money from my purse to buy foodstuff,i no see my money.I ask them who remove my money?My bro.tell me say rat don chop am,their rat dey chop money.I purge for 3night bc of wetin do me..Hunger come tell me,how far na.I have no choice,i chew palm kernel,so tare i decide to go back to where i come from..i sell two of my gown pay my transport reach house..Ladies and gentle men,wat will u do to those goats and rats in the house? Wat will you just do ooo if u enter one chance |
||
15
Replies
92
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@flezzyyung | 7 days |
kill am chop
|
||
![]() |
@goodycool | 7 days |
No o,u go pay double if you kill am.
|
||
![]() |
@flezzyyung | 7 days |
go tie the goat for mango tree the rat give am rat killer chop
|
||
![]() |
@goodycool | 7 days |
Hmmmm
|
||
![]() |
@flezzyyung | 7 days |
hunger go till de
|
||
![]() |
@goodycool | 7 days |
But de goat was hungry na
|
||
![]() |
@flezzyyung | 7 days |
go cut leaf give am chop
|
||
![]() |
@ainaoluwafemi | 7 days |
All of the above. I wl stay calm and look
|
||


