
![]() |
@brightysmart | |
Pls this is to the guys, smile, sometimes person babe fit crush on u. No be every time u go keep face like goat wey no see grass chop. Oya guys come beat me na |
||
30
Replies
227
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/4 |
![]() |
@djohns | 27 days |
hahahah i'll beat u as am killing snake
|
||
![]() |
@brightysmart | 26 days |
If u get mind come beat me, i go call my boys for u
|
||
![]() |
@djohns | 26 days |
hahahahahah
|
||
![]() |
@brightysmart | 26 days |
Hohohohohoho. Dey play
|
||
![]() |
@djohns | 26 days |
ok may i ask u?
|
||
![]() |
@brightysmart | 26 days |
Ask me what
|
||
![]() |
@djohns | 26 days |
you may teach me how to speak nigerian language?
|
||
![]() |
@badosk | 26 days |
Are you a comedian
|
||


