
![]() |
@soueikijin | |
Drop a song lyrics ya made and let's vibe together ![]() |
||
137
Replies
1121
Views
4 Bookmarks
|
Page #: 1/18 |
![]() |
@soueikijin | 12 April 25 |
Only one azaman E no dey buy men shawarma Na so e like Benz pass woman E no won gree carry woman Woman wey big pass spiderman Drop yours guys |
||
![]() |
@bigblinks | 12 April 25 |
I no get time for the frenemies They're just trying to drain my energies If i no get money shey na disability Hustling and praying for my family Dem dey ground oh my enemies I drink garri no be semo v Hustling just to look pretty... |
||
![]() |
@bigblinks | 12 April 25 |
Chop life bon appetite Getting ride of sapa gives relief Prayed just to turn a new leaf If you no get omo make you leave All things are done not for belief |
||
![]() |
@loner001 | 12 April 25 |
Wow big
|
||
![]() |
@bigblinks | 12 April 25 |
Thanks
|
||
![]() |
@williamz | 12 April 25 |
Look at her face, But i was looking for james, oh my lace!, but u girls got ya taste... that just a small rap ![]() |
||
![]() |
@williamz | 12 April 25 |
Should i continue?
|
||
![]() |
@bigblinks | 12 April 25 |
Yes boss
|
||


