
![]() |
@bigblinks | |
Today is Qing Madi's birthday She's officially 19yO today.... I dey the party like this....Anybody wey wan come drop account number make i send you TP..... Omo see dance....chaii Qing Madi sabi dance....walahi |
||
128
Replies
1113
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/16 |
![]() |
@bigblinks | 2 days |
Kizz daniel sef dey feel the mood.... ![]() |
||
![]() |
@mrjames | 2 days |
i know you blinks, you have done this before
|
||
![]() |
@bigblinks | 2 days |
You no know me.....Na me dey get joy pass the celebrant
|
||
![]() |
@mrjames | 2 days |
para girl
|
||
![]() |
@bigblinks | 2 days |
Don't worry @mrjames i go shock you....I get ya number
|
||
![]() |
@bigblinks | 2 days |
Recieve go soon enter wallet
|
||
![]() |
@judebellingham | 2 days |
7043144341MOMO PSB sunday josiah
|
||
![]() |
@mrjames | 2 days |
okay ,
|
||


