
![]() |
@charlezy | |
Ah, Human beings. God say No chop Apple una still dey chop am. and you think say you no go go hell fire. All of una wey don chop Apple b4 go go hell fire. As for me I never chop am b4 |
||
4
Replies
45
Views
2 Bookmarks
|
![]() |
@artboy | 31 March 25 |
Thank GOD say i never chop apple before
|
||
![]() |
@charlezy | 31 March 25 |
Na lie bros
|
||
![]() |
@princethomas | 1 April 25 |
Thank god Since i bron i never near apple talk about eaten it
|
||
![]() |
@smartscott | 1 April 25 |
Ah,thanks to GOD,i no know wetin dem dey call apple.praise the lord.
|
||


