
![]() |
@cutiecute | |
Happy sunday guys what poping up,so today u una go tell me the names of church wey of una dey go,make we see who be our church members |
||
19
Replies
101
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@alberta | 13 days |
I fit no go Church
|
||
![]() |
@cutiecute | 13 days |
Wetin be the name of ur church
|
||
![]() |
@alberta | 13 days |
My Church Be Forest
|
||
![]() |
@cutiecute | 13 days |
Wahala,sha no be everybody dey go church
|
||
![]() |
@alberta | 13 days |
Wetin be wahala?,my church na forest,if una com visit it una get more money
|
||
![]() |
@cutiecute | 13 days |
We no need,ur money
|
||
![]() |
@alberta | 13 days |
I tried that sh*t of pidgin,i'm still learning it
|
||
![]() |
@cutiecute | 13 days |
Ok,i dnt need ur money
|
||


