
![]() |
@khingsmartz | |
Abeg i the beg make person help me with 1000naira abeg hunger dey |
||
8
Replies
45
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@profteemah | 7 days |
Hunger go kpai u
|
||
![]() |
@khingsmartz | 7 days |
Omo e choke oh
|
||
![]() |
@kaddyglo | 7 days |
Bro everywhere dry o.
|
||
![]() |
@profteemah | 7 days |
who is bro?
|
||
![]() |
@kaddyglo | 7 days |
Khingsmartz
|
||
![]() |
@khingsmartz | 4 days |
So i no be bro
|
||
![]() |
@princethomas | 4 days |
Let that hunger kill u so that we go use better money way big pass 1k do ur bur?
|
||
![]() |
@khingsmartz | 2 days |
Una get mine
|
||


