
![]() |
@atobe | |
As your presido for this Jet bits. Pls guys make una vote for me on august abeg Ooo |
||
35
Replies
205
Views
0 Bookmarks
|
Page #: 1/5 |
![]() |
@atobe | 6 days |
For july they want vote another 1
|
||
![]() |
@plutoguy | 6 days |
Shut up there. U be President for yah pocket
|
||
![]() |
@atobe | 6 days |
Oga don't do this Nah
|
||
![]() |
@atobe | 6 days |
Am beging you guys
|
||
![]() |
@plutoguy | 6 days |
Wetin you go give me. Infact let's chat privately
|
||
![]() |
@atobe | 6 days |
Okay Nah
|
||
![]() |
@atobe | 6 days |
Oya Nah
|
||
![]() |
@nmeri | 6 days |
Hmmm, start ur august campaign oh
|
||


