JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Jokebitwarriors > Forum
nobletech
I sleep,I con go heaven. I see place wey dem keep bucket with water. I con ask one man wey dey stand. In sey,when you lie drop of water go enter your bucket. I ask where joebaby bucket. Dem answer me say the bucket don full,say dem they use am dey flush toilet
2 Replies 38 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Jokebitwarriors Forum
fav Bookmarks

* Jokebitwarriors