
![]() |
@nobletech | |
I fall and wound now my teeth is like this ![]() |
||
8
Replies
35
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@nobletech | 10 days |
Happy sunday guyz
|
||
![]() |
@alberta | 10 days |
Enjoy Being A Missing Teeth and You Won't Be Able To Chew Meat hahahahaha
|
||
![]() |
@nobletech | 10 days |
Eh,alberta you sure your teeth dey complete sef. Na the sorry wey you go tell person.
|
||
![]() |
@alberta | 10 days |
No sorry o,enjoy eating breads,but don't try meat because You Won't Be Able To Chew It,kwa kwa kwa kwa
|
||
![]() |
@nobletech | 10 days |
Ok thanks but have your teeth fall before
|
||
![]() |
@merryguy | 10 days |
you fit de breath through the open place now so it will help you when you get cata positive¡¡
|
||
![]() |
@alberta | 10 days |
My Teeth Didn't fell Before
|
||
![]() |
@nobletech | 10 days |
@merryguy na so you village people dey do? Na where you from.
|
||


