
![]() |
@hardehbaryourh | |
Assuming U Are A Female UR bf Carry You Go Mid River Come Tell You Say will You Marry Me Or Get Down From My Boatin The Middle Of The River Wetin You Go Do(as A Girl Wey No Feel Swim)? |
||
10
Replies
73
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@pipi2 | 7 March 25 |
I go mary you
|
||
![]() |
@hardehbaryourh | 8 March 25 |
So Una Dey Fear
|
||
![]() |
@najjy | 8 March 25 |
I go marry am fast fast
|
||
![]() |
@hardehbaryourh | 8 March 25 |
@Najjy Una de Fear Too |
||
![]() |
@najjy | 8 March 25 |
No be say i they fear oh na true love
|
||
![]() |
@stellajoseph | 8 March 25 |
I can swim till the end of the river,but i will not marry him
|
||
![]() |
@pipi2 | 8 March 25 |
No be na say i dey fear na say life no get photocopy because i no fit swim i go marry am
|
||
![]() |
@najjy | 8 March 25 |
Abi oh
|
||


