
![]() |
@stellajoseph | |
1.Na person wey never see problem dey use english dey pray 2.Book wey no gree enter head go enta exam hall 3.Wentin concern dog with family planning 4.Pikin wey go strong go strong no be say until dem name am sampson 5.Na over confidence make february no complete 6.Head wey no wan think go carry load 7.Hand wey stay long for pocket,know say nothing dey that pocket 8.Forget trust if trust dey,water no for boil fish 9.The patient dog na hungry go kill am 10.Who dey hold landlord rentage no dey fry stew way curry dey 11.Iam cover by the blood of jesus e no mean say make u no lock door sleep ![]() Add your's |
||
0
Replies
7
Views
1 Bookmarks
|


