
![]() |
@princessb.t.cmoney | |
If u sabi curse throw one come i dey here for u |
||
44
Replies
387
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/6 |
![]() |
@princessb.t.cmoney | 17 March 25 |
Yr father enter bike dey dodge breeze
|
||
![]() |
@btxlord | 17 March 25 |
Your Father Dey watch Blue Film nepa take Light e d*ck hiss
|
||
![]() |
@vibesmaster | 17 March 25 |
Ur father de use siren de sell ugu
|
||
![]() |
@btxlord | 17 March 25 |
U mad Your Father Call Am Talent
|
||
![]() |
@vibesmaster | 17 March 25 |
Oga u we ur father de chase thief we steal una tv de tell am say u forget remote
|
||
![]() |
@btxlord | 17 March 25 |
Your Mother Cheat For Toilet She Say e resemble You ![]() |
||
![]() |
@vibesmaster | 17 March 25 |
Ur father write exam for toilet graduate go suckaway
|
||
![]() |
@btxlord | 17 March 25 |
Your Mama Tell Me Say Your Birth Certificate Na apology letter From Condom factory
|
||


