
![]() |
@slowly | |
Our neighbor Pot Of Soup Went Missing,And They Are Now Suspecting Me.How Can I Steal Soup That Is Even Over Salty? |
||
77
Replies
429
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/10 |
![]() |
@slowly | 1 day 18 hours |
So My Own Neighbor Is Now Calling Me A Thief
|
||
![]() |
@santusman | 1 day 18 hours |
How do u know that the soup is salty
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 1 day 18 hours |
So Na You Thief My Soup ![]() |
||
![]() |
@slowly | 1 day 18 hours |
That Woman Her Food Don't Use To Be Sweet,But To Day I Sense The Salty Aroma.
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 1 day 18 hours |
Really Chai I Hope Say See No Put Poison
|
||
![]() |
@slowly | 1 day 18 hours |
Posion No Dey Na,Just Salt She Pack Inside
|
||
![]() |
@slowly | 1 day 17 hours |
Me Wa Just Dey Come From Church,They Con They Reason Say Na Me Thief Am.
|
||
![]() |
@mumkush | 1 day 17 hours |
Dem feel burn u i swear, na u be d really thief wey thief d soup
|
||


