
![]() |
@joebaby | |
No make me vex oo just remove wetin i tell u |
||
17
Replies
158
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@guchiboy | 9 days |
I know whether you be army! Abeg make i( run) oo
|
||
![]() |
@joebaby | 9 days |
U don remove am ![]() |
||
![]() |
@wizzyblag | 9 days |
Joebaby you and complain
|
||
![]() |
@joebaby | 9 days |
Wetin?
|
||
![]() |
@wizzyblag | 9 days |
Everytime you dey report man
|
||
![]() |
@guchiboy | 9 days |
Na make you see me see wahala oo.... ![]() |
||
![]() |
@wizzyblag | 9 days |
I was planing to send joebaby friend request but now i don change my mind o before i go see my name for breaking news on jetbits
|
||
![]() |
@joebaby | 9 days |
Lol
|
||


