
![]() |
@joebaby | |
Drop one broken english are run away ![]() |
||
16
Replies
131
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@joebaby | 14 March 25 |
Me: i came to ur house and u didn't dey...
|
||
![]() |
@samuel2025 | 14 March 25 |
He was at the front of my back
|
||
![]() |
@jubrilmyblood | 14 March 25 |
E dey con be dey drink the garri wey i drop for home
|
||
![]() |
@ndubuisijoshua | 14 March 25 |
No dey una front u de fine me for back ![]() |
||
![]() |
@btxlord | 14 March 25 |
The Headache That Is Headachin Me Is Very Headacheable
|
||
![]() |
@ndubuisijoshua | 14 March 25 |
Who u tin say in broken english sweet
|
||
![]() |
@joebaby | 14 March 25 |
Let me come and be going
|
||
![]() |
@ndubuisijoshua | 14 March 25 |
Stay
|
||


