JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Stephgisthub > Forum
soueikijin
All those girls wey dey depend on boyfriend...time go reach e go clear for una eye,when boys go use una dump una... Una go know oh, wetin boys want from girls na opueh and wetin girls want from boys na money..I no dey talk say all boys like opueh abi na all girls like money. juice wrld talk say all girls are the same but some girls prove am wrong, am I right? lol2.gif
8 Replies 51 Views 2 Bookmarks
topics posts

* Stephgisthub Forum
fav Bookmarks

* Stephgisthub