
![]() |
@ahmedo | |
1)welcome to nigeria where you hardly see married people kissing or huging but boom before you know it 12 children 2)the way some of us become poor after school ba you will think that we studied joblessness and applied poverty in the university 3)hot news o my people yesterday one woman pee in our backyard.this morning pepper started growing there.let me not mention her tribe before yoruba people will say i am wicked 4)omo this country hard o yesterday one woman was scratching my head thinking that it was her own head 5)wetin person no go see for this world,yesterday one woman was caught using earpiece to hold her pant.yeee who stone me |
||
3
Replies
55
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@ahmedo | 17 January 25 |
Please Comment And Follow My Channel If You Love My jokes
|
||
![]() |
@ephraimyoungvini | 18 April 25 |
But you done already mention the tribe name na abeg oooh
|
||
![]() |
@princechidi | 18 April 25 |
Omo u dey Funny
|
||


