
![]() |
@renzo | |
Valentine is tomorrow o who is ur val na... Call their names let them feel special ![]() |
||
5
Replies
48
Views
2 Bookmarks
|
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
My bed is my val, tomorrow i'll be staying indoor... My bed don dey blush becuz i go do something new
|
||
![]() |
@lesis | 13 February 25 |
HAHAHA YOUR BED GO COLLECT NEW STYLES
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Ah swear
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
Abeg o hope say no be watin i dey think o
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Wetin u dey think
|
||


