
![]() |
@renzo | |
If dem sue Tinubu to court for the way the country don suffer and na u be the judge.... As better pikin wey u be, na watin go be ur judgement? |
||
8
Replies
125
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@renzo | 23 January 25 |
As for me.. I no be better pickin o, Na the hammer i go first use stone am
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
You wan kill mr. P abi
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
No worry ehn go chest am
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Na walking dead be that o
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
No do like that na, na ur president o
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
U don dey pity am
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
He is old na
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Lol
|
||


