@renzo | ||
I know say some people no know but their pride no won allow them ask.. Abeg make i help them, na watin be the full meaning of this bff wey ona dey call? |
||
1
Replies
34
Views
0 Bookmarks
|
@renzo | 9 days | |
So all this while ona no even know
|
||
Loren-tech Forum
Bookmarks
Loren-tech