
![]() |
@renzo | |
Them say exercise makes us younger shebi?... But any time i run just 2 mile i don dey feel like 92yr old nigg*, abi na only me dey reason am? |
||
12
Replies
113
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@lilz | 14 January 25 |
Lol.. guy no be lie o... Some people dey faint join sef like person grandmother wey get heartattack o.. How ona see am ![]() |
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
U don forget say u be old man
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
Who be old man? ![]() |
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
YOU NA!!! Why u dey act as if u no know
|
||
![]() |
@renzo | 13 February 25 |
Na frying pan i go use reset ur brain this morning
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Oh that pan still dey? Grandpa
|
||
![]() |
@lilz | 13 February 25 |
No worry renzo when u won reset the brain i go help u tie her keep for chair
|
||
![]() |
@joebaby | 13 February 25 |
Am gonna call the ![]() ![]() |
||


