
![]() |
@smallgamer | |
Guys keep following my channel if i can meet up to 180 or 200 followers i will give 5 people 200 thousand naira each person 50k |
||
8
Replies
58
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@danigren | 12 June 25 |
Afa bro make me the mod
|
||
![]() |
@smallgamer | 15 June 25 |
How much u go pay to become the mod
|
||
![]() |
@danigren | 15 June 25 |
Afa bro this thing wey you talk so you mean am
|
||
![]() |
@smallgamer | 15 June 25 |
I dey play
|
||
![]() |
@danigren | 16 June 25 |
Afa talk na
|
||
![]() |
@smallgamer | 16 June 25 |
Now u ar the mod
|
||
![]() |
@danigren | 17 June 25 |
No be the mod issue na the give away issue so
|
||
![]() |
@ogao | 17 June 25 |
Guy Na True Oh You Mean Wetin You Talk?
|
||


