
![]() |
@innocentfriday | |
That manchi no get work na make am be police for ordinary website ![]() Who he wan arrest and how ![]() |
||
20
Replies
112
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@innocentfriday | 6 April 25 |
I swear ![]() |
||
![]() |
@innocentfriday | 6 April 25 |
Wahala ![]() |
||
![]() |
@ravageblvck | 6 April 25 |
Na jobless manchi ![]() |
||
![]() |
@innocentwirewire | 6 April 25 |
Hahahahaha ![]() |
||
![]() |
@innocentdc | 6 April 25 |
Na just time e go take make army and navy lap¡!¡ Hahaha ![]() |
||
![]() |
@untouchablecomedian | 6 April 25 |
The guy don find job tire Make una allow am be police for here abeg ![]() |
||
![]() |
@ogaamos | 6 April 25 |
Leave am for wetin E mind no go touch ground ![]() @jetbitspoliceservi |
||
![]() |
@innocentfriday | 6 April 25 |
Na admin we day wait for make e confirm wether na e employee before we go blood the idiot ![]() ![]() |
||


