@maxman | ||
Abeg we knw de location wey sapa come from make i go kill before he go knock me down? |
||
7
Replies
41
Views
1 Bookmarks
|
@lugardgodbless | 4 hours 21 minutes | |
Copy that
|
||
@maxman | 3 hours 35 minutes | |
On it mon
|
||
@lugardgodbless | 3 hours 23 minutes | |
Ever heard of, NO.GREE.FOR.ANYBODY?
|
||
@maxman | 3 hours 14 minutes | |
2nd time hearing dat from ya
|
||
@lugardgodbless | 2 hours 29 minutes | |
Never said that before,anyways......dont gree for S.A.P.A
|
||
@maxman | 2 hours 11 minutes | |
Dat y man dey hustle
|
||
@lugardgodbless | 1 hour 15 minutes | |
You've got a girlfriend?
|
||
Theincreadiblegall Forum
Bookmarks
Theincreadiblegall