
![]() |
@bigblinks | |
All of you in this group.....Are mad....Una dey uncolos Una don gbef....In short una don high... Make una come beat me...I dey for space |
||
57
Replies
466
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/8 |
![]() |
@ogsky | 2 days |
Make we go backyard or inside room
|
||
![]() |
@bigblinks | 2 days |
Go do wetin??
|
||
![]() |
@ogsky | 2 days |
I know sha but wen we reach there
|
||
![]() |
@bigblinks | 2 days |
No..I no do
|
||
![]() |
@ogsky | 2 days |
What are u thinkin
|
||
![]() |
@artboy | 1 day 23 hours |
Hey hey hold am there you don see girl conji don dey hold you
|
||
![]() |
@camsi | 1 day 23 hours |
Hahaha
|
||
![]() |
@abraham8248 | 1 day 23 hours |
Bigblue mah catch u fes
|
||


