
![]() |
@efemoney | |
If u know say u get many money u no go give ur family,u just de show body,some people get money pass u okay,no just de do like say na u be the richest person for the world,no know say na only 5k u get for aza u con de show body |
||
14
Replies
75
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@akinolaobaloluwa | 2 days |
Wise words
|
||
![]() |
@efemoney | 19 hours |
Yeah brother,is it good to show body?
|
||
![]() |
@temmyitz | 19 hours |
Hmmm word is enough for the wise
|
||
![]() |
@efemoney | 19 hours |
Oga na better thing i de talk so
|
||
![]() |
@temmyitz | 18 hours |
Hmm ![]() |
||
![]() |
@kingjogodo | 15 hours |
If na you get the money you no go flex??? ![]() |
||
![]() |
@efemoney | 10 hours 50 minutes |
No be wentin i de try talk so,if u get money u no go give ur family people?
|
||
![]() |
@temmyitz | 9 hours 31 minutes |
Wetin dey sup for this side
|
||


