
![]() |
@stellajoseph | |
Omo na today beating in school,omo if you see the kind of beating wey we dey beat junior students, dem dey fit take us from junior students make we no fit beat dem again.na so we go take beat dem tommorrow. |
||
55
Replies
338
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/7 |
![]() |
@mrjames | 4 days |
hmmmmmmmmm
|
||
![]() |
@stellajoseph | 4 days |
We dey beat as the used to beat us in the ancient day
|
||
![]() |
@mrjames | 4 days |
yeah
|
||
![]() |
@mrjames | 4 days |
1 lateness 2 noise 3 dress etc |
||
![]() |
@stellajoseph | 3 days |
Yeah we dey do checking,As we dey say make dem greet our cane
|
||
![]() |
@paroqueen | 3 days |
What class
|
||
![]() |
@stellajoseph | 3 days |
Na ss2 we dey oh
|
||
![]() |
@michaeljohn | 3 days |
Okay oo
|
||


