@calibreeze | ||
Sabi gal no dey too like talk animals dey in human form padee man nobody like work but you must hustle if you wan' chop e' no finish dem wan' fight us if dem dey run dem no fit catch up i know dey form say i too righteous no come dey form say you too like us me no get time for the hate and de bad energy come on mind on my money make you dance like pocco lee steady~green like brocco leaf steady on my grind no wan' here what dey wan' tell me coody na my fantacy let me check if my tap e' no rush but e' de rush e' de rush well well e' be much na God dey make my tap e' de rush de kind money we touch [yeah !] e' de rush e' de rush well well e' be much no be hype everybody dey crush there's no dulling with us jofumni jar patter e' de go ghana you never touch you de form papas which kind of money we never see before cossy e' lommy got me feeling am de one ajeh ! ajeh ! ajeh! can never take my cake away ajeh ! you can't count my grace i just dey my lane [my laane !] chorus me no get time for... |
||
0
Replies
20
Views
1 Bookmarks
|
CALIBROWNMUSIC Forum
Bookmarks
CALIBROWNMUSIC