JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* CALIBROWNMUSIC > Forum
calibreeze
Sabi gal no dey too like talk
animals dey in human form
padee man nobody like work
but you must hustle if you wan' chop

e' no finish dem wan' fight us
if dem dey run dem no fit catch up
i know dey form say i too righteous
no come dey form say you too like us

me no get time for the hate and de bad energy come on mind on my money
make you dance like pocco lee
steady~green like brocco leaf

steady on my grind no wan' here what dey wan' tell me
coody na my fantacy
let me check if my tap e' no rush

but e' de rush
e' de rush
well well e' be much
na God dey make my tap e' de rush
de kind money we touch [yeah !]
e' de rush
e' de rush
well well e' be much
no be hype everybody dey crush
there's no dulling with us

jofumni jar patter e' de go ghana
you never touch
you de form papas
which kind of money
we never see before
cossy e' lommy
got me feeling am de one
ajeh ! ajeh ! ajeh!
can never take my cake away ajeh !
you can't count my grace
i just dey my lane [my laane !]

chorus
me no get time for...
0 Replies 21 Views 1 Bookmarks
topics posts

* CALIBROWNMUSIC Forum
fav Bookmarks

* CALIBROWNMUSIC