
![]() |
@mjstra | |
Tief come my house come steel my tv and i dey (sleeping2) sleep hem come weck me up sey oga oga come show me road make i dey go? If na you wething you go doam |
||
17
Replies
123
Views
4 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@najjy | 22 days |
Correct slap
|
||
![]() |
@preciouspromise | 21 days |
I go Show am road
|
||
![]() |
@nakedwyre | 21 days |
Show him road to the police station
|
||
![]() |
@mjstra | 21 days |
![]() |
||
![]() |
@tina | 21 days |
I go show am road to death
|
||
![]() |
@mjstra | 21 days |
Wahala wething you tell god
|
||
![]() |
@mjstra | 20 days |
Ok
|
||
![]() |
@preciouspromise | 20 days |
Hahaha
|
||


