JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Funarea > Forum
chumany
Imagine a doctor that is sick crying2.gif.


Imagine a barber with bushy hair wey em carry 4 9months crying2.gif.


Imagine pesin wey dey sell food dey hungry crying2.gif.


Imagine army wey dey fear 4 war crying2.gif.


Imagine builder wey no get house crying2.gif


Imagine tailor wey no get cloth crying2.gif.
JESUS OH
15 Replies 123 Views 1 Bookmarks
Page #: 1/2
> »
> »
topics posts
Page#

* Funarea Forum
fav Bookmarks

* Funarea