
![]() |
@paulinastone | |
Abi dey say life na turn by turn.abeg since how many years life neva comot for dangote and otedola turn.me i dey vex |
||
9
Replies
33
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@pbaby | 1 day 14 hours |
True Word .y E Neva Rich My Turn
|
||
![]() |
@michaelangelo | 1 day 14 hours |
The patient dog eats the fattest bone
|
||
![]() |
@pbaby | 1 day 12 hours |
But We Don Patient For Long
|
||
![]() |
@fantabulous | 1 day 5 hours |
I no be dog,i no dey chop bone but i need my turn
|
||
![]() |
@pbaby | 1 day 5 hours |
Yes O
|
||
![]() |
@robotemperor | 1 day 4 hours |
![]() |
||
![]() |
@pbaby | 1 day 4 hours |
I Don Too Patient
|
||
![]() |
@robotemperor | 1 day 3 hours |
@pbaby This world is turn by turn, no matter what happen it will soon be ur turn
|
||


