
![]() |
@emefulegreat | |
LET IT JUST BE THAT WHAT AM SEEING IN THIS YAM IS CHOCOLATE BECOZ IF IT IS NOT CHOCOLATE PLENTY BLOOD WILL FLOW OOOO !!!! ![]() ![]() |
||
21
Replies
124
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@beautybaby | 2 days |
Meaning?
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 2 days |
Wat Are You Even Saying
|
||
![]() |
@beautybaby | 2 days |
Nawa o
|
||
![]() |
@osakwechinedu | 2 days |
Your Post Are Just Boring ![]() |
||
![]() |
@emefulegreat | 2 days |
O boy u be black jesus oo why are u a turn in my flesh
|
||
![]() |
@emefulegreat | 2 days |
U no understand am leave am for people wey undestand am nah ogun won kill u , u be witch abi wizard which one u be self
|
||
![]() |
@emefulegreat | 2 days |
Dey two of una dum ooo una never see yam way spoil before i mean yam way i buy get brown color inside i hope say no be spoil e spoil nah chocolate becoz if nah spoil e spoil plenty blood ![]() |
||
![]() |
@emefulegreat | 2 days |
Ndi ara abuo, una no get sense two foolish fool
|
||


