
![]() |
@triumphantmoney | |
Just Imagin Say u do 7 days Dry fasting (no food, no water) on top mountain, the Day Wey u wan break the fast, u reach house as u enter house, na when your mama dey select beans, then your junior one run to go buy fire wood. AT THAT MOMENT NA WETIN U GO DO? ANSWER ME IN THE COMMENT SECTION. |
||
1
Replies
37
Views
0 Bookmarks
|
![]() |
@triumphantmoney | 6 June 25 |
Pls i need replys.
|
||


