
![]() |
@mikemaxwell | |
1.na for old age ashawo dey no the value of pikin 2.woman wey never see problem na im dey syill hold breast run 3.woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep 4. Petson wey don faint before no be stranger to death. Oya nabyour own turn bring it on |
||
12
Replies
112
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@josephezealor | 2 May 25 |
Hmm...
|
||
![]() |
@mikemaxwell | 4 May 25 |
Wetin be hmm sey fire am
|
||
![]() |
@josephezealor | 4 May 25 |
I just dey think am through
|
||
![]() |
@mikemaxwell | 7 May 25 |
Ok i dey wait
|
||
![]() |
@ajiboyedammy | 11 June 25 |
Wow it true amazing
|
||
![]() |
@mikemaxwell | 11 June 25 |
Uhuh
|
||
![]() |
@ajiboyedammy | 11 June 25 |
Thy no go wear
|
||
![]() |
@lordaltho3 | 15 June 25 |
I Stopped watching nollywood when A Blind Woman Told Her Son Who Came Back from A Jorney that Am happy To See You
|
||


