
![]() |
@afraid | |
All the FC barcelona fans, should rejoice because in 2026 lionel messi will be back to spain and he will be back to barcelona. guys if this barcelona players will still be in the club, the club will achieve many trophys and cups. |
||
7
Replies
24
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@afraid | 22 days |
Omo barcelona go hot
|
||
![]() |
@waleola | 13 days |
Wetin concern u make we welcm our icon to his home camp nou.face ur madrid
|
||
![]() |
@afraid | 12 days |
E go shock we go come by neymar and haaland
|
||
![]() |
@waleola | 12 days |
Na all of them we need
|
||
![]() |
@afraid | 12 days |
All of the go dey madrid in jesus name
|
||
![]() |
@waleola | 12 days |
Dey play dem no knw the way to madrid
|
||
![]() |
@afraid | 12 days |
E go soon shock you
|
||


