JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Warrijokes > Forum
preciouspluto
Wen rich man wife won born if she go labour room 10 min pikin don show.But poor man wife,4hrs she just dey start she go dey shout nurse!!! And pikin wey dey belle know say where e dey com na suffer,nai make if de mama do scan de pikin go dey hide for de liver.for the day of labour management if leg come outside say doctor con mistakenly hold am de pikin go hala any weapon fashioned against my leg will not prosper!!! Ah
12 Replies 132 Views 2 Bookmarks
Page #: 1/2
> »
> »
topics posts
Page#

* Warrijokes Forum
fav Bookmarks

* Warrijokes