
![]() |
@diab | |
Everyone write your lies in comment in order to know who is best in lie |
||
236
Replies
2747
Views
5 Bookmarks
|
Page #: 1/30 |
![]() |
@angelina254 | 30 April 25 |
I eat pizza using my nose and drink juice using my ears.
|
||
![]() |
@demoniq | 1 May 25 |
Na me wey go escort Jesus for heaven
|
||
![]() |
@angelina254 | 1 May 25 |
Am the one who kill goliath with a stone.
|
||
![]() |
@kingmen | 1 May 25 |
I hide canader for my backyerd till now they still dey fine am
|
||
![]() |
@demoniq | 1 May 25 |
Rema na my elder brother
|
||
![]() |
@kingmen | 1 May 25 |
Davido na my pikin
|
||
![]() |
@angelina254 | 1 May 25 |
Dangote is beging me to be my gate keeper but i refuse.should i consider his request.
|
||
![]() |
@kingmen | 1 May 25 |
Yes consider
|
||


