
![]() |
@idan | |
As i dey go on street i saw one dangote truck filled with cements, and the truck con spoil for there i now go meet the driver say make he pay me 2000 naira to help him carry the truck to mechanic workshop. The guy pay me 2000 naira to carry the truck, guys that truck he@vy oo abeg may una contribute money for me o cause my neck don break o . |
||
3
Replies
63
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@dollarboy | 31 March 25 |
Sorry oo wetin make you say you wan carry cement truck you wan die
|
||
![]() |
@idan | 1 April 25 |
NA BECAUSE OF HUNGER NAW.
|
||
![]() |
@dollarboy | 1 April 25 |
Ooo he better make you beg than to carry cement truck. Abeg ooo no kill your self
|
||


