@renzo | ||
Them say exercise makes us younger shebi?... But any time i run just 2 mile i don dey feel like 92yr old nigg*, abi na only me dey reason am? |
||
1
Replies
34
Views
1 Bookmarks
|
@lilz | 18 days | |
Lol.. guy no be lie o... Some people dey faint join sef like person grandmother wey get heartattack o.. How ona see am
|
||
Loren-tech Forum
Bookmarks
Loren-tech