
![]() |
@izzybest | |
TWO YEARS OLD PIKIN BREAK UR FATHER HEART &BECAUSE OF STINGYNESS UR PAPA PUT GATE FOR KITCHEN..IF YOU GET MIND OR pr*ck DROP UR OWN |
||
17
Replies
132
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@dollarboy | 14 March 25 |
Ur mama na witch dey fear darkness,yab back na ![]() |
||
![]() |
@izzybest | 14 March 25 |
UR PAPA HUG TRANSFORMER SAY NA BLESSING HE WAN COLLECT
|
||
![]() |
@dollarboy | 14 March 25 |
You mad your papa say na talent
|
||
![]() |
@izzybest | 14 March 25 |
UR VILLAGE PEOPLE SAVE FOR 10YEAR'S THE MONEY NO REACH TO BUY PUREWATER
|
||
![]() |
@megabillions | 17 March 25 |
For una house,when thunder strike na una take dey warm beans
|
||
![]() |
@adayah | 28 May 25 |
you the use mouth ordour warm beans
|
||
![]() |
@jubilant | 10 days |
Because of one seed of rice you kill your papa
|
||
![]() |
@adayah | 9 days |
even do i take him do ritual
|
||


