@maxman | ||
Abeg we knw de location wey sapa come from make i go kill before he go knock me down? |
||
10
Replies
56
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
@lugardgodbless | 6 hours 52 minutes | |
Copy that
|
||
@maxman | 6 hours 6 minutes | |
On it mon
|
||
@lugardgodbless | 5 hours 54 minutes | |
Ever heard of, NO.GREE.FOR.ANYBODY?
|
||
@maxman | 5 hours 45 minutes | |
2nd time hearing dat from ya
|
||
@lugardgodbless | 5 hours | |
Never said that before,anyways......dont gree for S.A.P.A
|
||
@maxman | 4 hours 42 minutes | |
Dat y man dey hustle
|
||
@lugardgodbless | 3 hours 46 minutes | |
You've got a girlfriend?
|
||
@maxman | 1 hour 21 minutes | |
Nope still tryin to
|
||
Theincreadiblegall Forum
Bookmarks
Theincreadiblegall