
![]() |
@victorbassey | |
for poverty list your papa na vip. If you sabi say dem born you well, challenge me |
||
286
Replies
1888
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/36 |
![]() |
@victorbassey | 2 days |
una dey fear me
|
||
![]() |
@kaddyglo | 2 days |
Nope.
|
||
![]() |
@victorbassey | 2 days |
una no ft yab me back
|
||
![]() |
@nedubillionz | 2 days |
Bcuz of pjmask ur paa carry tv go farm
|
||
![]() |
@victorbassey | 2 days |
your papa get first class for poverty education
|
||
![]() |
@nedubillionz | 2 days |
U mess take touch dey find am
|
||
![]() |
@victorbassey | 1 day 23 hours |
your papa teeth na wall of jericho, everyday en dey crack
|
||
![]() |
@victorbassey | 1 day 23 hours |
una dey fear?
|
||


