
![]() |
@joebaby | |
Any nyash wey dey shake for social media na for sale.... Price am ![]() |
||
21
Replies
159
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@joebaby | 18 hours |
Trust me
|
||
![]() |
@emmyza | 18 hours |
Sharp one
|
||
![]() |
@joebaby | 18 hours |
Emmy u go price am abi
|
||
![]() |
@emmyza | 18 hours |
No o I'm a child of god
|
||
![]() |
@joebaby | 18 hours |
Shut up who say u be child of satan?
|
||
![]() |
@emmyza | 18 hours |
Hungry dey o i fit price food stuff no be nyash
|
||
![]() |
@emmyza | 18 hours |
Joe na only ur own i fit price
|
||
![]() |
@smizie01 | 18 hours |
U sef nyash get different shapes hw person go fit price am
|
||


