
![]() |
@chumany | |
I woke up, look at time 3 mins to nine and i am supposed to go to school oh Went to school, chai ![]() After cutting, i went to class. Maths teacher dey flog 4 late comers. Chai! I collect 5 for back. Na when i dey cry, he con remember say he give homework. Me i no even remeber when last i carry my maths note. Na so i con collect another 5 oh, plus extra 3 for improper dressing. Closing time, i went home by 4pm, when my mates went by 3pm or 2:30pm, because of one punishment or the other. I went home oh. Chaii! What i hate happened. No food 4 me at the pot. After 2hours of crying. With anger i broke a plate, instead of me to hide it. I went to sleep. My mum and dad came back from work. Saw the plate. Started flogging me, without even allowing me to lie sef.. Then they said i will not eat this night. ABEG MAKE UNA FOLLOW ME CRY OH ![]() |
||
9
Replies
69
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@akwalandog | 19 June 25 |
You Funny OOO
|
||
![]() |
@chumany | 19 June 25 |
Na so life be, my brother
|
||
![]() |
@chumany | 19 June 25 |
![]() |
||
![]() |
@akwalandog | 19 June 25 |
Your village dey in control of your whole life
|
||
![]() |
@chumany | 27 days |
Na ur life dem dey control
|
||
![]() |
@chumany | 18 days |
Help me oh ![]() |
||
![]() |
@princesseny | 9 days |
![]() |
||
![]() |
@xaiver113 | 9 days |
No be lie
|
||


