
Welcome to the world of laughter
Laugh till your ribs crack Short but funny jokes.
Channel Founder: nickystar
Channel Type: Public

Subscribers: 11
Category: Fun, Entertaintment & Media > Jokes
Forum (7)
![]() |
@nickystar | 1 hour 27 minutes |
R.I.P (2) Nawa our presido, buhari don die Well dis life nah turn by turn Im go soon reach the one wey dey for seat |
||
![]() |
@nickystar | 2 hours 2 minutes |
Do you know? (0) That two farmer can be farming in one farm but dont know each other.Only legends go understand. |
||
![]() |
@nickystar | 2 hours 27 minutes |
We are RICH (0) Imagine you won 50 million and you hear your bestfriend say we are rich Reply him in 3 words |
||
![]() |
@nickystar | 2 hours 29 minutes |
Discovery (0) Abeg who discover say Garri and soup,Rice and Stew nah beta combination |
||
![]() |
@nickystar | 20 days |
Prayers (0) Dear ladies at the age of 35 una still dey fight fish with una younger ones My sister u need MFM PRAYERS |
||

Polls (5)